Текст песен
и переводы
Won Le Binu
0
0

Won Le Binu

Africaboy EO

Альбом: Won Le Binu
Дата релиза 2024
2
Текст Won Le Binu

See I can′t lie

Many many things dey sup only jah dey my side

(My side)

Mama no send me papa no send me but I wan go o

(Go o)

I be sad boy but na only me know

(Know)

Mommy call me say son no go do bad thing

(Bad thing)

Emi iwo awon we all know say e no easy for this country o

Small work steady biggie moolah you know that kind thing?

Omo we go jaye lo o make am lo o

They can't stop me

Won le binu omologo

They can′t block my way

Won le dinaa omologo

They can't stop me

Won le binu omologo

They can't block my way

Won le dinaa omologo

Why man why man all the time o?

I say why man why man all the time o?

Na man go face billing issues

Na man go face family issues

Na man go face personal issues

Kilo kilo kilo de o

Kilo de o

Godly Godly cover me cover me

Shomi lo shomi bo o

They can′t never understand me like omah lay o

Take my soso away

They can′t stop me

Won le binu omologo

They can't block my way

Won le dinaa omologo

They can′t stop me

Won le binu omologo

They can't block my way

Won le dinaa omologo

Отзывы к песне
  • Смайлы и люди
    Животные и природа
    Еда и напитки
    Активность
    Путешествия и места
    Предметы
    Символы
    Флаги