Текст песен
и переводы
Banger
0
0

Banger

Slugxthalickman

Альбом: Banger - Single
Дата релиза 2024
4
Текст Banger

Shambalia

Hmmm (yeah)

Hmmm (yeah)

Hmmm, Na who make this shit?

Comot for me, comot for me, comot for me jor

Skinny ass jean i dey rock with slides

Fine shit dey find me, i dey outside

All of dem know say i no be dat guy

All of dem know say i no be dat guy wey dey call

All of dem know say i know be dat guy wey dey shoot my shoot

Baby girl i swear na you i want

I′ve been on a roll i gat dis shit on lock

I just wan know when dis pain gonna stop

His bitch say she like me

When i dey pass she dey eye me

She dey make me ask why me?

Why me? Why the fuck you dey try me?

I gat dat shit on my hip who dey find me?

Find me, find me

If you bomb you go cashout

I dey alone for the dark house

Pull up on am give am blackout

I never lack, why i go lack now?

Na the same plug i dey go track now

Kush don X, make you go sharp sharp

Anything you do, make you no backdown

Now na Christmas you for blow banger

Bangeeerr

Bangeerrr

Bangeerrr

(Fuck fuck)

Slugx hit a lick

Отзывы к песне
  • Смайлы и люди
    Животные и природа
    Еда и напитки
    Активность
    Путешествия и места
    Предметы
    Символы
    Флаги